Enlighten others (Pidgin)
Oct 29, 2014, 11:15 AM
You don ever see person wey comot from toilet wey no wash him hand with soap? Abeg, tell dem di correct tin to do #Global Handwashing Day #Hygiene #Water #Sanitation #WaterAid #WaterAid Nigeria #Health #Handwashing